Frank Edwards – Happiness mp3
Play Audio
happines Lyrics – Frank Edwards
Children chorus: Nani anaweza kulicheza .?. (Who can dance like .?.) — in Swahili
Me already know say (I already know and say that) happiness is key
And you already know say (that) worry worry cannot change a thing
That’s why the Bible tell me, say in every situation
Say make I praise praise, praise
Say when you see me dance, e be like say na craze (Do not say I’m crazy)
I dey dance like David (I am dancing like David)
Lord I thank you for the love, the life, protection, and salvation
Refrain 1:
Why you love me this o (Oh, why do you love me like this?)?
Tell me, why you love me like this o?
Abeg, leave me make I dance (Please let me dance)
Every time you see me dancing
This and everywhere, come dance with me
Every time you see me smiling
I just wanna make you smile too
Refrain 2:
As you dey dance, make you carry (As you dance, may you carry)
Favor, blessings, grace, miracles
Favor o, blessings, grace, miracles
Anything wey (that) you want
Blessings, grace, miracles
Make you carry favor, blessings, grace, miracles
When dey fire fire (When they fire (at me))
My God just dey cover cover (My God will cover me)
Everything dem do, e dey bounce back (Everything they do bounces back)
Na God dey play my soundtrack (It is God who plays my soundtrack)
Na Baba God be okaka (It is God the Father who is great)
Na Him dey make me call Him my Papa (It is Him that let me call Him my Father)
Each and everyday you make me wonder wonder
You no dey play me wayo (You do not play me false/ defraud me)
Poverty go low low low
Sickness go low low low
God you love, me love me
(Refrain 1 + Refrain 2)
Happiness is key, worry no dey (does not) help
Everything is working, working for your good (Repeat)
Oya dance now, like a winner man (Ehe)
Praise the Lord, move your body (Hallelujah) (Repeat)
Abeg leave me make I dance (Please leave me alone to dance)
Shebi na (is not) the word of God be my medicine?
Na goodness and mercy na dem go dey (they shall) follow me
Even if I like I go do shakara (show off) for them
From glory to glory na em (will) be my story eh
Na na na ….
Frank Edwards – Happiness mp3
Frank Edwards Songs
- Ayamma
- Believers Anthem
- Can’t Stop Loving You
- Celestial
- Champion
- Chioma
- Chukwu Ebuka
- Chukwu Okike
- Don’t Cry
- Ebube
- Eze Ndi Eze
- Hallelujah
- Happiness
- Here To Sing
- If Not For You
- I’m Supernatural
- I See Him
- I Lift My Voice
- Iyanu
- Limit Breaker
- Me
- Miye Ruwe
- Miracle Rain
- Mma Mma
- Most High
- No Other Name
- Oge Eruwo
- Oghene Doh
- Okaka
- Omega
- One Song
- Onye
- Opomulero
- Papa Nara Ekele
- Stars We Are
- Suddenly
- Sweet Spirit Of God
- Thy Will Be Done
- Victory everywhere
- Welcome To Zion
- Wetin You No Fit Do
- You Too Dey Bless Me
- You Are Good
Gospel Songs By Country
- American Gospel Songs
- Australian Gospel Songs
- Congo Gospel Songs
- English Gospel Songs
- Ethiopian Gospel Songs
- French Gospel Songs
- Ghana Gospel Songs
- Indian Gospel Songs
- Ivorian Gospel Songs
- Jamaican Gospel Songs
- Kenyan Gospel Songs
- Liberian Gospel Songs
- Nigerian Gospel Songs
- South African Gospel Songs
- Tanzanian Gospel Songs
- Ugandan Gospel Songs
- Zambian Gospel Songs
- Zimbabwe Gospel Songs