Tim Godfrey – Hero mp3
Play Audio
Hero Lyrics – Tim Godfrey
Verse 1
Wetin I for do who I for call o
If e no be You how I for run o
Baba o, na You rescue me e e e
No money for pocket
No food to eat
My shoe na so so alignment, no house to sleep
You come rescue me
That’s why You be my hero
Chorus
Oh na only You be my Hero
Na on only You I go follow
Why You love me so
Even when I don loose hope
Everybody give me long rope
You come rescue me
That’s why You be my hero oh
Verse 2
Na so dem dey call me mumu
Their mouth dey chop me like fufu
Dem yab, dem laugh me, reject me, eject me
Dem even say I no go school
Thank You baba u no dey look face, thank You
Baba You no get two face, na You rescue me
That’s why You be my hero.
Bridge 1
I dey lonely, only me
You come love me
Come lift me
My spirit, my soul take control, my heart and
My love
My hero ohohmy hero
Bridge 2
When dem reject me, eject me, dem wound me
Dem wan kpai me, dem no know say na
Because of You i still dey o!
Refrain:
Na only You be my hero
Na only You I go follow
Tim Godfrey – Hero mp3
Tim Godfrey Songs
- Adara
- Ahaa
- Agidigba
- Akaah
- Akpoaza
- Amen
- Ancient Of Days
- Aribiti
- Battles
- Bless The Lord
- Bigger
- Bulie Ya
- Calling
- Carry Me
- Chizoba
- Ebezina
- Good Day
- Hero
- Hosanna
- Idinma
- Imela
- I Need Thee
- Iyanu A Sale
- Iyo
- Jigidem
- Jotie
- Kabiyesi
- Lai Lai
- Mmamma
- Moving Forward
- Mighty God
- Na You Be God
- Naija War Medley
- Nara Ekele
- Nobody
- Nso
- Okaka
- Olorun Mi
- OMG
- So Good
- Toya
- Victory
- War Cry
- Worthy To Be Praised
- Your God
Gospel Songs By Country
- American Gospel Songs
- Australian Gospel Songs
- Congo Gospel Songs
- English Gospel Songs
- Ethiopian Gospel Songs
- French Gospel Songs
- Ghana Gospel Songs
- Indian Gospel Songs
- Ivorian Gospel Songs
- Jamaican Gospel Songs
- Kenyan Gospel Songs
- Liberian Gospel Songs
- Nigerian Gospel Songs
- South African Gospel Songs
- Tanzanian Gospel Songs
- Ugandan Gospel Songs
- Zambian Gospel Songs
- Zimbabwe Gospel Songs