Frank Edwards - Omega mp3 Download Audio, Video

Frank Edwards – Omega mp3

Download mp3

Play Audio

Oyege Lyrics – Frank Edwards

I’ve my own favor miracle overwhelm me now
Uh na na na turn up
My God is a very big God
He no dey fail oh he no dey lie
If he talk am he don do am oh
That is why we dey praise am uh uh na na na
The things wey give us papa uh uh na na na
Na him we dey bring am so uh uh na na na
Papa you no dey fail uh uh na na na
I will praise you in a RockTown way

Oyege yege yege ah eh
Oyege yege ege ah eh
Oyege yege ege ah eh
Oyege ege yege ah eh
Oh na na na

Oya carry the problem come
My father is on and able you know what I mean
Ah mo sho ori re
Jehova talk and do
Plenty miracle everywhere
Goodness and mercy follow me oh
Onye amuma Elijah eh

Oya make we begin dey praise am eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege ege ah eh
Oyege yege yege ah eh

Everywhere I go dem dey call my name
Say this boy you be super star oh
I dey tell them sey no be me do am
Na baba God be the super star oh
Ori mi yeh nah confirm oh
Anointing yaga for my head oh
Jesus no body be like you
Me I go praise you for ever more
Onye oma meh you do well for me
Goodness and mercy follow me oh
Onye amuma Elijah eh
Oya make we begin dey praise am eh

Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege Yege yege ah eh

Life no dey two make you live am well
Everyday you wake make you thank God oh
If no be God you for don jam motto
Igwe we dey praise your name
Plenty miracles every where
Goodness and mercy follow me oh
Onye amuma Elijah eh
Oya make we begin dey praise am eh

Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh turn it up
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh oyege yege
Oyege yege yege ah eh oyege yege
Oyege yege yege ah eh oyege yege
Oyege yege ege ah eh oyege yege
Iben neh ben
Obit roko
Njaraghigere keneka kenechukwu

Frank Edwards – Omega mp3

Frank Edwards Songs

  1. Ayamma
  2. Believers Anthem
  3. Can’t Stop Loving You
  4. Celestial
  5. Champion
  6. Chioma
  7. Chukwu Ebuka
  8. Chukwu Okike
  9. Don’t Cry
  10. Ebube
  11. Eze Ndi Eze
  12. Hallelujah
  13. Happiness
  14. Here To Sing
  15. If Not For You
  16. I’m Supernatural
  17. I See Him
  18. I Lift My Voice
  19. Iyanu
  20. Limit Breaker
  21. Me
  22. Miye Ruwe
  23. Miracle Rain
  24. Mma Mma
  25. Most High
  26. No Other Name
  27. Oge Eruwo
  28. Oghene Doh
  29. Okaka
  30. Omega
  31. One Song
  32. Onye
  33. Opomulero
  34. Papa Nara Ekele
  35. Stars We Are
  36. Suddenly
  37. Sweet Spirit Of God
  38. Thy Will Be Done
  39. Victory everywhere
  40. Welcome To Zion
  41. Wetin You No Fit Do
  42. You Too Dey Bless Me
  43. You Are Good

Gospel Songs By Country

  1. American Gospel Songs
  2. Australian Gospel Songs
  3. Congo Gospel Songs
  4. English Gospel Songs
  5. Ethiopian Gospel Songs
  6. French Gospel Songs
  7. Ghana Gospel Songs
  8. Indian Gospel Songs
  9. Ivorian Gospel Songs
  10. Jamaican Gospel Songs
  11. Kenyan Gospel Songs
  12. Liberian Gospel Songs
  13. Nigerian Gospel Songs
  14. South African Gospel Songs
  15. Tanzanian Gospel Songs
  16. Ugandan Gospel Songs
  17. Zambian Gospel Songs
  18. Zimbabwe Gospel Songs

By admin

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *