Moses Bliss – Nothing mp3
Play Audio
Nothing Lyrics – Moses Bliss
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I’m here to tell you)
Nothing wey God no fit do
No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless
No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift
No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I’m here to tell you)
No door wey God no fit open
No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I’m here to tell you
No man wey God no fit heal
Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do
Moses Bliss – Nothing mp3
Moses Bliss Songs
- 1000 Hallelujah
- Bigger Everyday
- Chain Breaker
- Count On Me
- E No Dey Fall My Hand
- God Is Real
- Grateful
- Great Is Thy Faithfulness
- Hail Your Name
- Ima Mfo
- In Your Hands
- I Prepare
- Jesus Is Here (This is Christmas)
- Kabash
- Miracle
- No Other God
- One Yes From God
- Perfection
- Royalty
- Spotlight
- Taking Care
- Too Faithful
- You, I Live For
Nathaniel Bassey Songs
- All Power
- All I Need
- Alagbada Ina
- Book Of Life
- By The Spirit
- Call On Me
- Carry Me
- Casting Crowns
- Deep In Worship
- Don’t Cry
- Early Morning Worship
- Elohim
- Emmanuel
- Glorious God
- God Of Love
- Great And Marvelous God
- Hallelujah Amen
- Hallelujah Praise Challenge
- Hungry For You
- I Remember
- Imela
- I Will Dance
- I Believe In You
- Jesus
- Jesus Jesus
- Jehovah Nissi
- Midnight Worship
- No One Like You
- No Other God
- Olorun Agbaye-You Are Mighty
- One Life
- Onise Iyanu
- Olowogbogboro Anthem
- Powerful Worship
- Righteous One
- So Good
- Someone’s At The Door
- Strong Tower
- Take The Stage
- The Blood
- The Champion
- There Is A Place
- This God Is Too Good
- Thy Will Be Done
- What A Saviour
- Wonderful Wonder
- Yahweh
- Yeshua Hamashiach
- You Are God